Popular Posts

Thursday, April 5, 2007

e no easy

no be small thing o; to dey write ur mind a day at a time as the thing dey come.
i pick up dis habit to see how d thing be sef. u go open ur box everytime and you go see say one person just dey load u wit all manner of mails i come dey wonder when dem dey get time siddon write the thing cos i don try to dey write everyday but d thing no just pure. maybe wit time sha.
we go catch 2moro(hopefully)
na me Demola
The Architect Writer e.t.c

No comments: